Nonso: E get 1 madam wedey luk 4 her pant na so she go call her maid come dey ask am "Nkechi!! Nkechi!!" MA! i dey come D Maid ans, wey! my pant madam ask, d maid shout ah! ah! madamo i no c am, even self me i no were pant if i lie go ask Oga.
here is anoda verson Nkechi replied "even oga sef know say i no dey wear pant