Skip to content

Latest ginger ur swagger cheatz

Jamotech · Jan 31, 2010 07:45 2587 34259
Jamotech OP
Jan 31, 2010 07:45
I dey hot like fire and i need request to cool my fire.
2587 replies
Ameenjunior
Sep 20, 2010 12:55
#
2wapworld.com: what wrong here, ur topic is running down why @ jamo
jamo dey try no be her na ur fault n mtn fault
RAPHEALZ
Sep 20, 2010 13:02
#
Ameenjunior: jamo dey try no be her na ur fault n mtn fault
help him oo
Ameenjunior
Sep 20, 2010 17:35
#
mac&jamo: hi pal,no cheat today come tomorow....hahahahahahahaha
wetin wrong wit maclanry and jamotech now
RAPHEALZ
Sep 20, 2010 19:32
#
We need cheat oo abeg
princeken
Sep 20, 2010 19:35
#
Why?
princeken
Sep 20, 2010 19:36
#
Dont worry
Afolayan
Sep 20, 2010 23:16
#
I need cheat help me out my eti don start wit d cheat oooooo!
Afolayan
Sep 20, 2010 23:30
#
Pls make person help me my cheat don stop work ooo
SEGAT
Sep 21, 2010 04:40
#
I got to why mtn don leave us red key cheat
SEGAT
Sep 21, 2010 04:45
#
Ameenjunior: hmmmm
u liar if u av am just post d cheat here n lets celebrate with u.
RAPHEALZ
Sep 21, 2010 05:03
#
Were is the cheat
onome4luv
Sep 21, 2010 05:19
#
Wat type of fone ar u using and which network @ameenjunior
Jazyboy
Sep 21, 2010 06:56
#
Oboy na d swag na matters ooo
Nattyboy
Sep 21, 2010 07:31
#
4 UR MTN WEB BR0 WSER CHEATZ.. USE MTN N0RMAL 0R DEFAULT SETTINGS.. DEN G0 T0 UR BOOKMARK AND PUT.... wap. 10.199.212.8 /servlets/ mms@surfwap.com/br wap. 10.199.212.8 /servlets/ mms@m.phonefavs.com guyz make use of dis and go to nigerianz.mobile.web.tr and get d rest for etisalat and mtn bolt and opera and just go der
Xclusiveguy
Sep 21, 2010 07:54
#
Plz who knows etibaba homepage and password
Xclusiveguy
Sep 21, 2010 08:04
#
Plz do any1 knows etibaba access point,username n password n homepage
Sunrex
Sep 21, 2010 09:32
#
Nattyboy: 4 UR MTN WEB BR0 WSER CHEATZ.. USE MTN N0RMAL 0R DEFAULT SETTINGS.. DEN G0 T0 UR BOOKMARK AND PUT.... wap.10.199.212.8/servlets/mms@surfwap.com/br wap.10.199.212.8/servlets/mms@m.phonefavs.com guyz make use of dis and go to nigerianz.mobile.web.tr and get d rest for etisalat and mtn bolt and opera and just go der
red key?
Ameenjunior
Sep 21, 2010 10:08
#
onome4luv: Wat type of fone ar u using and which network @ameenjunior
nokia 6280,n my network is mtn nigeria making life better... I beg never abuse dey coz they giv me 10 free sms n 5 mins free call
Nattyboy
Sep 21, 2010 12:38
#
Ameenjunior: nokia 6280,n my network is mtn nigeria making life better... I beg never abuse dey coz they giv me 10 free sms n 5 mins free call
for registration of sim ha be na wetin.
abbeylabs
Sep 21, 2010 15:01
#
Xclusiveguy com and take it at the field today.