Skip to content

Latest ginger ur swagger cheatz

Jamotech · Jan 31, 2010 07:45 2587 34385
Jamotech OP
Jan 31, 2010 07:45
I dey hot like fire and i need request to cool my fire.
2587 replies
SEGAT
Sep 17, 2010 22:04
#
Is there way out 4mtn user
abbeylabs
Sep 18, 2010 00:32
#
Na wah oh, SHADEY i neva knew u are dis funny
abbeylabs
Sep 18, 2010 00:33
#
My guys jamotech say na eti baba dey rule now,say make una swicth to etimama.
abbeylabs
Sep 18, 2010 00:39
#
Weldone baba jamotech. U are always on top my guy.
Waleex
Sep 18, 2010 03:11
#
Goodmorning pipo
Ameenjunior
Sep 18, 2010 08:58
#
Murni pal
Ameenjunior
Sep 18, 2010 09:00
#
Eticheat without plz
Ameenjunior
Sep 18, 2010 09:02
#
Without mony plz
abbeylabs
Sep 18, 2010 10:11
#
Hey the etisalat web browser posted by jamotech downloads at night.
abbeylabs
Sep 18, 2010 10:17
#
Can't i get eti cheat dat downloads without any credit at all at all.
abbeylabs
Sep 18, 2010 10:19
#
This eti download without credit for night but e no go again now.
dareyboy
Sep 18, 2010 11:04
#
I need ETY anyone pls!! pm me mtn dey make me suffer my red key is fading
Nattyboy
Sep 18, 2010 12:01
#
Ip:173.194.35.104 port:80 hompg:wap.google.com/ gwt/n? For mtn browser(google transcoder) enjoy and go to nigerianz.mobile.web.tr for more cheat bcos am tired nw.
Rilwan
Sep 18, 2010 14:41
#
rilwan: check this
great syt
Rilwan
Sep 18, 2010 14:42
#
rilwan: check this
great syt
RAPHEALZ
Sep 18, 2010 20:54
#
Nattyboy: Ip:173.194.35.104 port:80 hompg:wap.google.com/ gwt/n? For mtn browser(google transcoder) enjoy and go to nigerianz.mobile.web.tr for more cheat bcos am tired nw.
pls we need the one dat download badly abeg
RAPHEALZ
Sep 18, 2010 20:56
#
Rilwan: great syt
eh which one be great syt oo
SEGAT
Sep 18, 2010 21:44
#
Brainboy: Gud mrn all d gurus in the hous
guruz we dey beg u to us to get mtn cheat dat download 200mb at a time. Mtn dey make my almighty {RED BUTTON} suffer and is begging 4 mercy......
Ameenjunior
Sep 19, 2010 05:52
#
U peopuls alway said gud mrng...What is good in dis morning when m reck of downloading
Daniel2
Sep 19, 2010 06:52
#
Hapy sunday brothers.