WAP HERBALIST DON COM AGAIN MTN OPERA AND FONE
83 replies
Avatar
tboywap
2010/06/05 15:30
I don reload am cheat don come it dey rock wella and fast like yet dey download up to ten mb let see how yous request goes
Avatar
Gaius
2010/06/07 11:21
This guy just come fool him self aby na watin dey do am. Make he post this thing abeg i no fit shout.
Avatar
Samunited
2010/06/07 11:40
The owner of dis thread need deliverance... smiley
Avatar
Wizzboyy
2010/06/07 12:42
Who be dis wen no get self control.u go wound 000
Avatar
Gaius
2010/06/07 13:29
Guys abeg dis guy the play ogoro 4 here. He dont have anything 2 offer
Avatar
joeblogg2006
2010/06/07 13:48
this guy na fraud.
Avatar
joeblogg2006
2010/06/07 13:49
e no get anything to give.
Avatar
Nellybaba
2010/06/07 15:16
Babalawo wap where u dey, we need more
Avatar
SHEGZEY
2010/06/07 21:01
Post it b4 it get blocked
Avatar
SHEGZEY
2010/06/07 21:05
Lets feel d swagger
Avatar
Bobodinho
2010/06/08 08:50
Post what u have do u av fool pple bcs of cheat
Avatar
EngineerT
2010/06/08 10:00
This topic should closed!
Avatar
Nattyboy
2010/06/08 10:09
Wetin be dis? No cheat? Make heaven bles u 4 openin dis thrend bcos i nor fit insult u
Avatar
abbeylabs
2010/06/17 18:12
How is it going
Avatar
Kingsley09
2010/06/17 18:39
i oder for this thread to be closed
Avatar
olowookere
2010/06/17 20:20
(/b)you are just too funny,i think i ...
Avatar
SOTY_BLAST
2010/06/17 22:30
U need to be band 4rm dis site
Avatar
CristaWhite
2010/06/17 23:17
Soon dem go tire
Avatar
JonesEjirefe
2010/06/18 00:19
If i have my way i will close this thread
Avatar
Comfort
2010/06/18 13:58
Na ppls say age no follow na true tel me
Avatar
music1
2010/06/19 13:42
na nonscence
#69 Phones/PCs/Apps
For phones, computing, consoles, gadgets, & internet talk, plus share apps & other files.
Forums
Home