Latest ginger ur swagger cheatz Jamotech2010/01/31 07:45
I dey hot like fire and i need request to cool my fire.
Rasaq4love2010/08/14 16:48 Hi my friend long time take this for 2wap and m.goal.com 172.16.66.30@anysite give testimny
Xclusiveguy2010/08/14 16:49 Nobody take any body as god but him get d attitude of gud leadership datz if 2 say u get am 2 go create ur trend make u see may b pple go come see jamo own n mac see great thrends
Wale4life: who talk say mak dem depend on am? Eh! Watin i dey ask una be say why una de take mac as if mac na god?
Xclusiveguy: Nobody take any body as god but him get d attitude of gud leadership datz if 2 say u get am 2 go create ur trend make u see may b pple go come see jamo own n mac see great thrends
na tru say mac get attitude of gud leadership i gree! But u wan tel me say if mac no post cheat, we no go get fast one?
why! Red button der worry al of us na! No be red button mak u say u de cook cheat wen u never stil cook finish?
Wale4life2010/08/14 17:02 If i tel u say i hack dis cheat yesterday nite 172.16.66.3%3a%primary%2fconcealme.com@site n i use am te dload but b4 1hour mtn block am u no go believe
Wale4life: why! Red button der worry al of us na! No be red button mak u say u de cook cheat wen u never stil cook finish?
you are asking me becos you dont know what it take to crack nd hack,,i know how many e-book i bought[just to learned hacker business]..but you dont know what is java programming talkness of computer programming, Just to mention but few.......stop the campaign of culsmy..ok?
Xclusiveguy2010/08/14 17:22 No b say we all no get leadership quality bt we wan follow just liltle thrend we no wan cause comtion we al b 9ja 1 lv 2 yall
Xclusiveguy: Nobody take any body as god but him get d attitude of gud leadership datz if 2 say u get am 2 go create ur trend make u see may b pple go come see jamo own n mac see great thrends
Maclanry: you are asking me becos you dont know what it take to crack nd hack,,i know how many e-book i bought[just to learned hacker business]..but you dont know what is java programming talkness of computer programming, Just to mention but few.......stop the campaign of culsmy..ok?
haha!! na red key nie make us de talk lyk dis so? Ok! D quarrel don reach make we face mtn
Ola852010/08/14 17:37 Wow!!! I am the first to release it,NO MORE RED KEYJUST click HERE to get it.
Maclanry: quarel(q)with who???i just want you to know what's elusive to you..ok?
im not sayin im gud at hacking, i only kw a little but it seems ur reallyy... gud at it. soo y dont u hack dis mtn were al talkin about. At least a skilled hacker is supposed 2 ve accuracy!
Wale4life: who talk say mak dem depend on am? Eh! Watin i dey ask una be say why una de take mac as if mac na god?
who talk as if mac is God? But he promise say he go find code for dem and he as never promise without fulfil it why are dey not depend on him rid on my guymaclanry
Maclanry: you are asking me becos you dont know what it take to crack nd hack,,i know how many e-book i bought[just to learned hacker business]..but you dont know what is java programming talkness of computer programming, Just to mention but few.......stop the campaign of culsmy..ok?
u neva hack or crack u coppied cheat n post here so if d site u r copyn it 4rm av nt got d cheat den u av notin 2 paste
SEGAT2010/08/14 19:05 Get out with ur link if u am just post here.