Skip to content

Latest ginger ur swagger cheatz

Jamotech · Jan 31, 2010 07:45 2587 34838
Jamotech OP
Jan 31, 2010 07:45
I dey hot like fire and i need request to cool my fire.
2587 replies
RAPHEALZ
Sep 24, 2010 08:27
#
Ameenjunior: Dont let me be a snake dat pass on a rock without leaving mark, let me say sometin, Gud morning here any toilet cheat
abeg o which one be toilet cheat
MFLOW
Sep 24, 2010 09:13
#
Thnx guy i will try it
Rilwan
Sep 24, 2010 09:32
#
Ameenjunior: jamo dey try no be her na ur fault n mtn fault
you are going loco
SEGAT
Sep 24, 2010 10:35
#
Any working cheat
SEGAT
Sep 24, 2010 10:38
#
Jejejoshua: For mtn phone browser use 172.16.66.3@server.wapgem/phones. It enter facebook directly m.facebook.com Aol mozila. Ok
d cheat dey go with red key
Jamotech OP
Sep 24, 2010 16:27
#
Last disc with mtn,they made their way by new plan,10mb per day at #100,text 104 to 131.letz be wise,any suggestion reply.
Abelaw
Sep 24, 2010 17:15
#
Good day here
1bit
Sep 24, 2010 17:38
#
pls what is mtn network ID
SEGAT
Sep 25, 2010 00:21
#
Gudmorning to u all
Dejee
Sep 25, 2010 02:01
#
It isnt eazy
Dejee
Sep 25, 2010 02:03
#
Una don hear say FIRE DON CATCH MTN STUDIO
Sunrex
Sep 25, 2010 02:57
#
Jamotech: Last disc with mtn,they made their way by new plan,10mb per day at #100,text 104 to 131.letz be wise,any suggestion reply.
4 real?
Jamotech OP
Sep 25, 2010 10:59
#
ok i don hear
aby4arsenal
Sep 25, 2010 12:24
#
Gud day jamo could u pls xplain more on mtn bundle.
osas240
Sep 25, 2010 12:40
#
Plz post any mtn red key cheat dat opens m.goal.com or any working etisalat cheat... Thanks.varn
Jiboye
Sep 25, 2010 12:59
#
Okey_boy99: pls transfer me 10naira to dis etisalat number 08182876199 God bless.
go to the nearest road
abbeylabs
Sep 26, 2010 09:08
#
Thats better dan using red key.
RAPHEALZ
Sep 26, 2010 09:21
#
Wil try it
Xclusiveguy
Sep 26, 2010 11:45
#
Dejee: It isnt eazy
it is easy bro by his special grace
Xclusiveguy
Sep 26, 2010 11:48
#
Jamotech: Last disc with mtn,they made their way by new plan,10mb per day at #100,text 104 to 131.letz be wise,any suggestion reply.
wil it work for bolt, can it download?