Skip to content

Latest ginger ur swagger cheatz

Jamotech · Jan 31, 2010 07:45 2587 34475
Jamotech OP
Jan 31, 2010 07:45
I dey hot like fire and i need request to cool my fire.
2587 replies
Rilwan
Aug 16, 2010 19:05
#
pOSSIBLESSING: I'm sorry evening @all
evening,,what are ya s0rry f0r
Whisper2bay
Aug 16, 2010 19:21
#
Hmmm hmmm hmmm use your red button.
Pmo
Aug 16, 2010 20:05
#
Drop somthing
Wale4life
Aug 16, 2010 20:36
#
Who kw the complete internet settings 4 laptop wit mtn
Nattyboy
Aug 16, 2010 21:03
#
Guyz abeg who fit help me? My mtn sim day show sim card registration failed.and sumtimes netwrk go day vanish comot .den g.if i go check 4 name he go show me cntact nt ready.
POSSIBLESSING
Aug 16, 2010 21:19
#
Rilwan: evening,,what are ya s0rry f0r
for not great you befor request
peter4luv
Aug 16, 2010 21:20
#
Drop somthing 4 pmo
integrity-daolyboy
Aug 16, 2010 22:04
#
Mtnn cheat.
Jamotech OP
Aug 16, 2010 22:09
#
friend,that sim as got spoilt.And your phone get service problem.And you can even format your phone
Nattyboy: Guyz abeg who fit help me? My mtn sim day show sim card registration failed.and sumtimes netwrk go day vanish comot .den g.if i go check 4 name he go show me cntact nt ready.
Jejejoshua
Aug 16, 2010 23:13
#
Unbelieveable guys u can start browsing wit yr mtn phone no eg 081....@anysite or supergood.info speed like mad and also enter facebook through supergood.info directly. Thanks NB: RB
Jejejoshua
Aug 16, 2010 23:16
#
The cheat wey i post dey enter muf.mobi. Thanks
Edd
Aug 16, 2010 23:36
#
Jejoshua hw can i go to dat speed stuff of a site.pls give me d procedure
Edd
Aug 16, 2010 23:37
#
Jejoshua hw can i go to dat super good of a site.pls give me d procedure
Jejejoshua
Aug 17, 2010 00:02
#
Guy just type any site wey u won go directly e.g www.facebook.com and u can also use it to search like google. That all
Rasski
Aug 17, 2010 02:58
#
I tried it,and is not working,maybe u should explain on how to fix da cheat.
Belwas
Aug 17, 2010 04:10
#
Pls we need m. T. n in our life
saheedakin
Aug 17, 2010 04:20
#
Tounaregha: Web browser web.gprs.mtnnigeria.net@m.phonefavs.com
i don no whether it is homepage or apn
Belwas
Aug 17, 2010 06:16
#
saheedakin: i don no whether it is homepage or apn
wt rd key also?Am 4rm d prsn
H2so4
Aug 17, 2010 06:29
#
Abeg i need snaptu cheat 4 mtn netwk. If any pls pm me tnks
Belwas
Aug 17, 2010 06:38
#
Pls help us find mtn cheat cos am lukn 4 a persn to snd me crdt and i cant browse wt mney at our hacker