Skip to content

Latest ginger ur swagger cheatz

Jamotech · Jan 31, 2010 07:45 2587 33892
Jamotech OP
Jan 31, 2010 07:45
I dey hot like fire and i need request to cool my fire.
2587 replies
Rasaq4love
Aug 14, 2010 16:48
#
Hi my friend long time take this for 2wap and m.goal.com 172.16.66.30@anysite give testimny
Xclusiveguy
Aug 14, 2010 16:49
#
Nobody take any body as god but him get d attitude of gud leadership datz if 2 say u get am 2 go create ur trend make u see may b pple go come see jamo own n mac see great thrends
Wale4life: who talk say mak dem depend on am? Eh! Watin i dey ask una be say why una de take mac as if mac na god?
Maclanry
Aug 14, 2010 16:53
#
Wale4life: who talk say mak dem depend on am? Eh! Watin i dey ask una be say why una de take mac as if mac na god?
RED BOTTON DEY WORRY YOU!!
Wale4life
Aug 14, 2010 16:54
#
Xclusiveguy: Nobody take any body as god but him get d attitude of gud leadership datz if 2 say u get am 2 go create ur trend make u see may b pple go come see jamo own n mac see great thrends
na tru say mac get attitude of gud leadership i gree! But u wan tel me say if mac no post cheat, we no go get fast one?
Wale4life
Aug 14, 2010 16:56
#
Maclanry: RED BOTTON DEY WORRY YOU!!
why! Red button der worry al of us na! No be red button mak u say u de cook cheat wen u never stil cook finish?
Wale4life
Aug 14, 2010 17:02
#
If i tel u say i hack dis cheat yesterday nite 172.16.66.3%3a%primary%2fconcealme.com@site n i use am te dload but b4 1hour mtn block am u no go believe
Maclanry
Aug 14, 2010 17:16
#
Wale4life: why! Red button der worry al of us na! No be red button mak u say u de cook cheat wen u never stil cook finish?
you are asking me becos you dont know what it take to crack nd hack,,i know how many e-book i bought[just to learned hacker business]..but you dont know what is java programming talkness of computer programming, Just to mention but few.......stop the campaign of culsmy..ok?
Xclusiveguy
Aug 14, 2010 17:22
#
No b say we all no get leadership quality bt we wan follow just liltle thrend we no wan cause comtion we al b 9ja 1 lv 2 yall
Xclusiveguy: Nobody take any body as god but him get d attitude of gud leadership datz if 2 say u get am 2 go create ur trend make u see may b pple go come see jamo own n mac see great thrends
Wale4life
Aug 14, 2010 17:24
#
Maclanry: you are asking me becos you dont know what it take to crack nd hack,,i know how many e-book i bought[just to learned hacker business]..but you dont know what is java programming talkness of computer programming, Just to mention but few.......stop the campaign of culsmy..ok?
haha!! na red key nie make us de talk lyk dis so? Ok! D quarrel don reach make we face mtn
Ola85
Aug 14, 2010 17:37
#
Wow!!! I am the first to release it,NO MORE RED KEYJUST click HERE to get it.
Maclanry
Aug 14, 2010 17:41
#
Wale4life: haha!! na red key nie make us de talk lyk dis so? Ok! D quarrel don reach make we face mtn
quarelsmileywith who???i just want you to know what's elusive to you..ok?
POSSIBLESSING
Aug 14, 2010 18:00
#
Jejejoshua: Guys take dis 4 phone browser and ucweb www.skweezer.com for mtn default to use it wit ucweb skweezer.com@ in d front quary
how are will going to use it homepage or bookmark
Rilwan
Aug 14, 2010 18:13
#
Ola85: Wow!!! I am the first to release it,NO MORE RED KEYJUST click HERE to get it.
smiley
Wale4life
Aug 14, 2010 18:33
#
Maclanry: quarelsmileywith who???i just want you to know what's elusive to you..ok?
im not sayin im gud at hacking, i only kw a little but it seems ur reallyy... gud at it. soo y dont u hack dis mtn were al talkin about. At least a skilled hacker is supposed 2 ve accuracy!
POSSIBLESSING
Aug 14, 2010 18:45
#
Maclanry: Manage it 4 now!! For etisalat using operamini4.2,5.0,5final,and 5.2beta ip-080.239.242.253 port-80 cheat:http://www.etisalat.com.ng@064.255.180.004.80
i need etisalat configuration settings
POSSIBLESSING
Aug 14, 2010 18:57
#
Wale4life: who talk say mak dem depend on am? Eh! Watin i dey ask una be say why una de take mac as if mac na god?
who talk as if mac is God? But he promise say he go find code for dem and he as never promise without fulfil it why are dey not depend on him rid on my guymaclanry
Happily
Aug 14, 2010 19:01
#
Maclanry: you are asking me becos you dont know what it take to crack nd hack,,i know how many e-book i bought[just to learned hacker business]..but you dont know what is java programming talkness of computer programming, Just to mention but few.......stop the campaign of culsmy..ok?
u neva hack or crack u coppied cheat n post here so if d site u r copyn it 4rm av nt got d cheat den u av notin 2 paste
SEGAT
Aug 14, 2010 19:05
#
Get out with ur link if u am just post here.
POSSIBLESSING
Aug 14, 2010 19:06
#
Rasaq4love: Hi my friend long time take this for 2wap and m.goal.com 172.16.66.30@anysite give testimny
thanx but it is red botton
whiz_kalifa
Aug 14, 2010 19:07
#
Na so e b 2wap don pafuka