MADE IN NIGERIA ENGLISH.
*ABEG DRESS BACK*....
*Mummy HAVE come*....
*I'll tell my daddy FOR YOU*....
*See as u BAFF up*....
*Put d bread inside LYLON*....
*I strong KAKARAKA*....
*Pls help me SLOW that fan*....
*Have they BROUGHT lite?*....
*Oya come and be going*....
*I KUKUMA don't have your time*....
*Shebi u have BB charger*....
*See how her eye is entering my food*....
*The FILM is SWEET*....
*Have u paid your skull fees money?*....
*If I hear pim, u go hear weeen*....
*Did u see d sound of my ringtone?*....
*I know u have come since bcoz I hear your perfume*
MADE IN NIGERIA ENGLISH.
6 replies
91 views
Na so Oº°˚˚˚°º. . Let it be. Grammar no dey easy Oº°˚˚˚°º.
wetin b ur own.
Oga takem easy
p lz dscrb..
#shebi you get bb charge#
