To view previous parts, click the number below, according to the part
parts: [topic=2714467]1[/topic] [topic=2715682]2[/topic] [topic=2717665]3[/topic]
pART 4
one day as i dey go oshodi, make i buy one jean na him i hear one yoruba girl weh call him bobo say make him buy phone for her, na him the bobo ask am say which type of phone wey she want. Nai the girl come tell ham say that phone wey dem dey call blackburial instead of blackberry.
LAUGH IT OFF! 9ija (part 4)
9 replies
158 views
English problem buddy
Move it to Nature's club..
AfaQue: Move it to Nature's club..
NO! it's a joke but only NAIJA guys understands it.LYRICS_BOY: NO! it's a joke but only NAIJA guys understands it.
thats why it should be at international forum. .Laketempest:
this seem to be english, similer to some of the caribbean broken style of english
yes bro, u are right.Hahaha d bebe fuck up
Broken English...!
-Yes- right