Where wil u put it hom or bkmak
FACEBOOK CHEATZ
37 replies
604 views
← Opening post by Aderoju
I'm fed up of redkey without facebook . Lets do something about it
Oh post ur redkey she e de open yaho? Abeg send me gbege gare
Guys a no ave any cheat na red button i dey use if u nid pm me. Just hlp me out.
Aderoju: pls if u have any cheat dat open facebuk pls post it. God bless u all
dis iz nonsense, u people r just creatn useless topic d way u like, dis is real nonsense Oh ok gud of u
Be paitent we are working on it.
Good: no be only pm you for even put your number make dem call
e for put his residence address make dem visit am.Facebuk hack my acount i cant aces it 4 2mont help, which scope i feel do
Still waitting
Joe4: Facebuk hack my acount i cant aces it 4 2mont help, which scope i feel do
regster a new account, link it wit d old 1, an automatic frnd request wil b sent 2 all of them, and u cn import all ur pics 2 d new 1.Guys i need cheat 4 opera pls.
I pity una wit dis yeye cheat una wan use,dem go just block una account
Konami: Still waitting
am alsowhy u want fb cheat
facebook.com/html
Da mentor back 4 u..