MTN DON START WORK AGAIN
37 replies
566 views
Bck 2 Red key
yeah d 10.199 cheat is bck to RED KEY,, mtn mtn mtn why!
Cant help u. . . Sorry
Sorry, u will get one soon.
Not all d tym,especially at midnite.
A ya mtn do off us dem nor won quit after everything wey we dey do he be like say we go attack mtn office
Mtn do want us to browse free easily.Any opera cheat created will only work for some hour before the block it.
Use red key atleast,he dey fast..its goin 2b normal by 2mrw i gues
Na 2ru
We r nw usng red key
noblex9: Sorry, u will get one soon.
pls be fast with dat.I think its maybe cos i've registered my simcard but i can see i'm not the only one
Back 2 red button.
Mtn do start red key again o
Mtn 2 gbaski. . .God blex mtn say dm no lock am pata pata. . . Abi wetin una 4 take browse to take make complaint ?
D indian guru dnt return.
Kia emptyhen emptyhen emptyhen
MTN WHY U GBE WA LO SI ESE AROO WA,HAAAAAA IS NT GOOD PLS PLS PLS PLS HELP HELP HELP HELP HELP HELP HELP
Woah! This is terrible na....
Which kind browsing be this??
Ha ba..... Arrhhhh mtn!mtn!mtn!
Mtn red button may work fast but not colour and can't download.
i beg mo go to mtn office say free browsing is our human right...what he do