U need 2 c d speed on mtn wit opera 4.2, 5beta3 and bolt wit snaptu, shmesager, mig33 and gorila. Wel all i need is ur request den i will fire on wit imidiat effect one love. NAIJA 4 LIFE
MTN ON FIRE
87 replies
767 views
I also need ur tistimonies cos dis cheats are d bomb cos day are fast lyk jet am hot. 

Release man ok
y d requesting? post it immediately
Let feel it
Drop am my guz
Drop wetin u get. Abi ewo lako gan
Guy send it
keep it
bizzzgee: Drop wetin u get. Abi ewo lako gan
omo yoruba fun re.Wetin u dey wait 4 .u want us 2 dey beg u
Chai laoding....... 50%
Chai loading.......... 55%
Guy to hell wit u and ur codes,we no need am, since u no won trop am we go cheak another thread.
reumat: Chai loading.......... 55%
nor waste ur tym 4 loading cos we nor nid am again.Guy drop the cheat now.
Wait of time
Why waste much of my time in here
This is raw madness. I thought he was sensible.
reumat: U need 2 c d speed on mtn wit opera 4.2, 5beta3 and bolt wit snaptu, shmesager, mig33 and gorila. Wel all i need is ur request den i will fire on wit imidiat effect one love. NAIJA 4 LIFE
Alryt bro,wat of Mtn 4 Mig33?Tell him dat@sleekgurl