MAN TROUBLRE- (DONCLE)
6 replies
Avatar
Doncle
2012/09/21 05:36
U dey do opening prayer 4 Night Club. - Na God go slap ur mouth. U come back from dubai dey form British accent. - Na rat go chop ur mouth U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss. -4 where na.....mumu U dey add water to egg say e go plenty when u fry am. - Why u no add yeast join am....olodo. U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting. - Na yeye dey worri u. House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher - Hahahahaha....u don die. U de say Terry G's music dey inspire u - unto which level!! madness U carry candle dey look for where fuel dey smell from. -continue u go soon see am U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working. - Lolzzzzzzzzz... ..mad man When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord' u come carry church offering run - na who wan chase u?..... -doncle-
Avatar
0_o
2012/09/21 05:45
Are you rappin?
Avatar
Manal
2012/09/21 06:30
0_o: Are you rappin?
yo,ya mus andastand dat yosmiley
Avatar
TheMouse
2012/09/21 09:09
I wanna learn English, then I can read 2wap smiley
Avatar
jaQui
2012/09/21 12:24
Hey bruda from anuda muda ya dey can rap on wap yay! smiley
Avatar
El-jay
2012/09/21 19:33
dafuq? you're fucking gay. you suck balls fucking duncle. get yo ass outta here. thiz place for hardcore rappers!!
Avatar
Yungboss
2012/09/22 13:35
Feelin u homeboy reppin N.I.G. to da fullest Rock on dats 4nny man. Cuz dizz suckas dnt knw what it is.
#74 Trash Zone
A junkyard for threads to be deleted later.
Forums
Home