Skip to content
2WAP
2WapWorld
Forums
Blogs
Polls
Feed
Events
Sites
FAQ
Login
Register
Search
Theme
Forums
Phones/PCs/Apps
MTN DON START WORK AGAIN
MTN DON START WORK AGAIN
CristaWhite
·
Aug 11, 2010 19:29
37
430
CristaWhite
OP
Aug 11, 2010 19:29
What is happening to mtn i beg any one just post it here
First
Prev
1
2
Next
Last
37 replies
Belwas
Aug 11, 2010 19:35
#
Bck 2 Red key
pricy
Aug 11, 2010 19:39
#
yeah d 10.199 cheat is bck to RED KEY,, mtn mtn mtn why!
Doubl-D
Aug 11, 2010 19:39
#
Cant help u. . . Sorry
noblex9
Aug 11, 2010 19:46
#
Sorry, u will get one soon.
Toby555
Aug 11, 2010 19:49
#
Not all d tym,especially at midnite.
Tally
Aug 11, 2010 19:56
#
A ya mtn do off us dem nor won quit after everything wey we dey do he be like say we go attack mtn office
Ayo.
Aug 11, 2010 20:06
#
Mtn do want us to browse free easily.Any opera cheat created will only work for some hour before the block it.
Waleex
Aug 11, 2010 20:24
#
Use red key atleast,he dey fast..its goin 2b normal by 2mrw i gues
Monsur-16
Aug 11, 2010 20:26
#
Na 2ru
_KJOE_
Aug 11, 2010 21:14
#
We r nw usng red key
Bamidele.gabriel
Aug 11, 2010 21:22
#
noblex9:
Sorry, u will get one soon.
pls be fast with dat.
ebby9z
Aug 11, 2010 21:32
#
I think its maybe cos i've registered my simcard but i can see i'm not the only one
integrity-daolyboy
Aug 11, 2010 21:34
#
Back 2 red button.
Good
Aug 11, 2010 22:02
#
Mtn do start red key again o
Viz_allati
Aug 11, 2010 23:35
#
Mtn 2 gbaski. . .God blex mtn say dm no lock am pata pata. . . Abi wetin una 4 take browse to take make complaint ?
Elfuego
Aug 12, 2010 02:41
#
D indian guru dnt return. Kia emptyhen emptyhen emptyhen
RAPHEALZ
Aug 12, 2010 02:43
#
MTN WHY U GBE WA LO SI ESE AROO WA,HAAAAAA IS NT GOOD PLS PLS PLS PLS HELP HELP HELP HELP HELP HELP HELP
E-clev
Aug 12, 2010 06:23
#
Woah! This is terrible na.... Which kind browsing be this?? Ha ba..... Arrhhhh mtn!mtn!mtn!
Ayo.
Aug 12, 2010 07:28
#
Mtn red button may work fast but not colour and can't download.
Olayem1
Aug 12, 2010 09:27
#
i beg mo go to mtn office say free browsing is our human right...what he do
First
Prev
1
2
Next
Last
Forums
Phones/PCs/Apps
MTN DON START WORK AGAIN
Login
Username
Password
Login