FACEBOOK CHEATZ
37 replies
Avatar
Aderoju
2010/09/18 05:23
Pls if u have any cheat dat open facebuk pls post it. God bless u all
Avatar
Terryg49
2010/09/19 10:02
Where wil u put it hom or bkmak
Avatar
dareyboy
2010/09/19 11:35
I'm fed up of redkey without facebook . Lets do something about it
Avatar
Terryg49
2010/09/19 11:40
Oh post ur redkey she e de open yaho? Abeg send me gbege gare
Avatar
Aderoju
2010/09/20 17:42
Guys a no ave any cheat na red button i dey use if u nid pm me. Just hlp me out.
Avatar
Boyzozo
2010/09/20 18:44
Aderoju: pls if u have any cheat dat open facebuk pls post it. God bless u all
dis iz nonsense, u people r just creatn useless topic d way u like, dis is real nonsense
Avatar
idowu
2010/09/20 19:08
Oh ok gud of u
Avatar
Fatile
2010/09/23 06:44
Be paitent we are working on it.
Avatar
Boyzozo
2010/09/23 07:28
Good: no be only pm you for even put your number make dem call
e for put his residence address make dem visit am.
Avatar
Joe4
2010/09/23 08:46
Facebuk hack my acount i cant aces it 4 2mont help, which scope i feel do
Avatar
Konami
2010/09/23 09:01
Still waitting
Avatar
Boyzozo
2010/09/23 09:18
Joe4: Facebuk hack my acount i cant aces it 4 2mont help, which scope i feel do
regster a new account, link it wit d old 1, an automatic frnd request wil b sent 2 all of them, and u cn import all ur pics 2 d new 1.
Avatar
kayusfrank
2010/09/23 12:22
Guys i need cheat 4 opera pls.
Avatar
Waleex
2010/09/27 16:54
I pity una wit dis yeye cheat una wan use,dem go just block una account
Avatar
DonTammy
2010/09/27 17:46
Konami: Still waitting
am also
Avatar
Manal
2012/03/21 19:37
why u want fb cheat
Avatar
chemadyn
2012/05/24 06:53
facebook.com/html
Avatar
mentor94
2012/05/28 12:28
Da mentor back 4 u..
#69 Phones/PCs/Apps
For phones, computing, consoles, gadgets, & internet talk, plus share apps & other files.
Forums
Home