You bad by KiNg_SouL 2010/11/15 01:03
[Bridge]You bad, you want it(4*)
i know you want it cos you bad(4*)

[chorus]see this lepa, lepa to bad o(lepa to bad o)2*
orobo orobo to bad(4*)

[verse1]There is something they sey that you are wanting and that something they that you are wanting, you be hunter you continue hunting, and that one thing will lead will to one thing, and that one thing will lead to something, and i dey gbadun how you no dey fronting, straight to the point, you no get time for long thing
omo you bad o, oya get my belonging, bad girl you are looking for trouble if you try me im a give it to you double, right now ama take you to my room ama have screaming w.c, bad girl you are looking for trouble if you follow me ama give it to you double, with the way you put it on me i dont need nobody to tell me sey

[repeat bridge and chorus]

verse 2: Wo omo ele bo se n'jo o, wo omo ele bo se njo o, wo omo ele bo se n'ju were mo fe no wo(2*)
mo ni talo lo omo, b4 you start to call me gbomo gbomo, emi osomo owo lomo, so ti ginja mi gan, oya ama lo, so ofe make me kolo, wetin you give me i no know girl, if i catch you for corner i will lock u up like tuwo

[Repeat bridge and chorus]

[D'banj]Eh sexy girl you know you turn me on, you make me wanna rock your body till the early morn, girl i like the way you twist and wine, the way you back that thing upon me girl you blow my mind, i wanna be close to you today, eh, i want you to stay with me baby today, i wanna make love to you today eh, cos baby you bad, you bad, you bad
Elfuego 2010/11/15 11:50
Wande c0al ryt¿
elitenick 2010/11/19 05:52
Wow, am goin to tel wc, to ft in any of his music
BrAvE 2011/08/11 20:10
NiCE
#53 Creative Work
Poetry, stories, lyrics, quotes, life lessons and more. Prepare to be moved and inspired.
Forums